Daddy Freeze reacts to whether billionaire kidnapper, Evans should implicate his wife His


Popular OAP Daddy Freeze is reacting to a story once again, this time around it’s whether kidnap kingpin, Evans should implicate his wife since they were both in the business together.

He shared this photos below and wrote:


“Guys lets be very honest, will you implicate your wife if you were in Evan’s shoes? Some people are saying; “so who will now take care of the kids?”

Baba make me I talk true, Emi nitemi o, if na woman wey love me true love, like @tastebudzng, I go cover am walahi, but if na problematic woman wey dey stress me, dey frustrate me, dey beat me, come dey cheat on me join, come still wan spend my money on top another man head, so only me go come suffer alone, baba one time I don implicate am, nothing go do children, dem no go die..

We are going down together, as long as we jollof the money together!

As I no too get sense, na my own definition of gender equality be that.

Ok o! over to you, whetin you go do? ~FRZ”

No comments:

Powered by Blogger.